I no kukuma get any other choice than to follow Peppe driver go. Any how wey e be with my mama, I go control am, thank God say my brother dey with her, that one don already code wetin dey sup, he go help me soji my mama, until I work finish for Peppe kpomo of companies.
If una see Peppe house eeh, omo. As driver drop me inside, e just be like na paradise I enter, security men full everywhere and many staff. Na front door I follow enter, no be back door, like Mama Uka own. The way every body just dey mind their business, as the driver dey lead me go where Peppe dey, e shock me o. Dem no even dey wonder wetin small boy like me find come this kain place by this time. Na then I even realize say I no know anything about the woman wey I dey chop her kpomo, whether she get husband or children.
As we reach Peppe room, the driver knock for the door, before Peppe go open am, he don leave me waka comot. My madam be like Angel, her skin just dey shine, her face dey drip water, like she just wash am finish. The kain smile wey dey her face, nearly melt me. This na woman wey I never really see her smile, she sabi carry straight face, and na the first time wey I dey see her hair, she dey always cover her hair with scarf. The hair long wella, she get big scorpion tattoo for back of her neck, things wey I no notice before. Peppe set wella sha, if say I be girl, and she be man, I for carry belle, born for am.
The way she take hug me, like say e don reach 5 years wey she see me last…
Peppe; my sugar, welcome to my house. Na for here we go dey meet, as your mama and brother dey live with you. Make you relax and feel at home whenever you dey here, take am like your second house, you hear?”
Matthew; okay, no problem. I go like ask you small question, but I dey fear make e no vex you”…
Make e no be like Mama Uka wey tell me to relax for her house, but kasala still burst on top of my head, with her children…
Peppe; shebi I don tell you to feel at home, my sugar, you no get any problem, assurance don cover you like this, ask me anything wey you wan ask me”
Matthew; okay. Abeg eeh, what of your husband and children? Abi you never marry? No vex o”
Peppe; hehehe ???? Stop dey apologize if you dey talk to me, this boy. Wetin dey worry you sef? Na you dey chop my kpomo, you still dey shy to ask me questions, wetin dey this my body so wey you never see finish? Anyways, as for your questions, the thing be say, I don marry, I get 2 children, one boy and one girl, both of them dey live for UK, dey go school. My son dey 22 years, my daughter dey 19 years. My husband dey family house, me and him na politicians and we both get secret houses where we dey make ourselves happy, we no get wahala”
Matthew; I no understand wetin you mean say you and your husband get secret houses where una dey make unaselves dey happy”
Peppe; wetin I mean be say, as I get you so as my sugar boy, my husband sef get him own sugar girl or many sugar girls, na him sabi. He get secret house where he dey carry him girls go, just as I get this house. Na my own secret house be this, he no fit locate this place, me sef no fit locate him own place. But we get main family house where we dey live together, nobody fit try any nónsense for that house. For almost 10 years now, my husband never touch me, we both agree to dey collect anyhow outside, make all man dey happy. We dey respect ourselves and our space”
Matthew; omo, your husband na strong man o, how he take leave fine woman like you to dey collect outside, if na me eeh, I no go let another man touch you, I go dey worship you, I swear. You na better asset”
Peppe; hehehe, you dey mind that man? Men no dey sabi who be asset na, dem wan chop here and there, as if women sef no get needs. I bear the thing for so many years, na so I vex o, begin do my own, as he no want make we divorce, this arrangement dey work wella for us. Shey I for meet boy like you wey get this kain gbola, if say I still dey cry for my husband? Talking about gbola, come give me sugar jare, we don too talk, better work dey for you. I hope say you chop comot for house?”…
Before I go answer her, she don drag my hand put for the udara wey dey her chest, I no need to dull, I enter motion ozugbo. I been wan squeeze am like say na Basirat own I dey squeeze for hood, I kon remember say na Peppe, wey soft like bread. I slowly begin minister to the udara, e no really flat like Mama Uka own, this one still get plenty bar. By the time I finish, I use my tongůe locate the soft belle, wey smooth, from there, I register my face for the kpomo. See me wey don tire, immediately the kpomo enter my mouth, my gbola stand up very straight, begin find wetin never find am, small okro don begin drop from the head already.
Finally, she begin confess, dey beg me make I no leave am, and make I no register my mouth for another person kpomo, say this particular thing wey I dey do am so, make I no do am another person. I no even talk, my mind dey for the red sea wey dey look me eye ball to eye ball. I use my hands separate the red sea well, make I see the inside, plenty meat full am, e be like shombo wey dem cook well, very clean meat wey be like na hypo dem use watch am. E no dey smell, e no dey irritating at all, I carry tongůe put am inside, inside, until the kpomo swallow everything, I kon begin lash the red sea, if I do small, I go circle am with my entire mouth, drag everything come out, like say I wan empty the kpomo. The cream wey dey come out from there, rub me everywhere, even for my nose.
By the time I wan dive in again with my mouth, she stop me…
Peppe; sugar boy o, you wan kpai me for this lagos, see as my body dey shake, chim o. If you no gbolarize me now eeh, I fit faint, I no sure say I fit hold myself again. I no know how small boy like you take carry sugar wey suppose reach a whole community, only you carry am. Chai, you don finish me with sugar, I swear. Come scatter this kpomo, abeg, I no need mercy. This time around eeh, do am like say you dey vex, because the way you don dey make me shake already, na only your almighty gbola go fit cure this my craze…