I really like Oma, na the kain girl wey I wan dey with for long. I never get babe before for my life, na one corner I been dey collect from hood girls, before I move to Lekki. As I meet this one so, I no see am as say I dey cheat on Peppe, after all, na work I dey do for am na, no be love matter. She no love me, I no love am, she be my boss, I dey under her employment, to dey service am anytime she want am. I suppose get my own babe, me sef wan love, make I see as e dey be.
That night, I drive to one chemist shop, buy original raincoat, the one wey cost pass, I no wan hear say I give person pikin belle. I don yarn Oma say she go sleep for my room, she say no yawa. She no be pikin, I know say she don already code wetin wan go down, as my babe wey she be. Peppe no dey mind whether I shàve or not, na why I dey hardly do am, but I shave my gbolà complete skin cút, for my Oma, everywhere dey shine like baby own.
By the time she come inside my room, my Maale don go her room, my brother dey him room with him babe. I no even allow Oma sidon for bed, I don rush am, ozugbo. Babe wey I don dey dream to knàck from the very first day wey I meet am for Peppe house. Her bresssss still stand gidigba, everything just dey new, like say dem boys never handle am wella. Una know say I don too see old women bressssss, I kon forget how young girls own dey be. I put my check on top am, e soft like fresh early morning bread for supermarket. As I put one for my mouth, fear catch me for wetin I hear next …
Omayioza; chisossssss! Yeeeekpa!! Haaaaaayiiiiii!! I don dîe oooooo!!!”
Na so her body dey vibrate like nokia 3310, and her shout just dey remind me of Mama Uka wey I don forget. Which kain wahala be this kwanu? Fine girl like this no fit control the sugar wey full my body, she wan wake my Maale ni? Na only one nipuuuuuu I don attend to, she dey shout like this, wetin go kon happen, when I reach the main paradise? She fit kólo finally be that, and I no sure say dem don wash im plate before. I calm down explain to her say make she no dey shout, if e hook am, make she use hand cover mouth, so that my Maale no go wake up. Apart from that one sef, shouting dey comot me for balance, e dey make my gbola give up. She kon tell me make I no vex, say e no go happen again. Omo eeh, make e no be say na Mama Uka spirit dey pursue me so, through this girl, abeg o.
As God go do am for me, she no shout again, she just dey make small, small sounds, as I dey minister to am. I no dey kukuma like to off light ???? anytime wey I dey do gbola business, eye ball to eye ball, dey help my gbola stay very long. Na me púll all her clòthes finish, she get one big, black mark for insìde her left leg, she say na birth mark. By the time I carry one lèg go north, put the other one for south, the kain fresh and neat kpomo wey I see eeh, oh God! If no be say I get control eeh, I for begin chow every thing like onye ara, but I hold myself wella. The kpomo never too tear, the two sides still strong, e never weak and òpen like Mama Uka and Peppe own. The thing just be like rubber band wey dem never too stretch, I no sure say this one fit take my gbola o, no be only shout she go shout, she fit cry join if I jam am with the truck wey God use bless me …
I jejely drag my head down to the kpomo, make I begin work. I gatz wèt am wella, with my salivà, as my gbola don kwechiri already, the vèins don dey pain me gan, na to find how to make am enter, sure pass like this. The small, small sounds wey she been dey make, kon increase, as my mouth begin full work, she carry her nàils wan use am tèar my back, the thing dey sweet am, but e no too pain me sha. I talk am say no man don chow this kpomo, na only knackis dem dey do with am. Na when I dey try use my tongùe to seperate the sides of the kpomo, I hear knock for my door, I pause. Maybe na for my imagination, I focus on the kpomo again, before I go click my tongue, I hear another knock, this one heavy pass the first one. Who kon dey knock for me by this time? I check my phone, na 12 for midnight, I give Oma sign, make she no make noise. She kon use dùvet cover herself.
I think say if I no talk, the person go feel say I don sleep go. The kain shock wey hold me, as my mama talk…
Maale; abobo, you don sleep? Open door o, your madam dey parlor dey wait you, she say na emergency. Abobo, wake up na, which kain sleep you dey sleep so?”…
I wan faint! Peppe dey my house, wahala. I no need ask who open gate for am, e no go pass my Maale. She dey do midnight prayers around the compound, almost every night, I no know wetin dey worry that woman, if not, Peppe for call me for phone say she dey gate. How I wan take run this one now? See me, see wahala o, my gbola just weak, I quietly sidon for bed, still give Oma another sign, make no talk any word or make sound, she nod gimme.
If say under the bed get opening, I for tell Oma to hide there, abi make I hide am for bathroom? What if Peppe decide to enter my room, nko? I sure say this one wey I never open my door and I no answer her calls, she go don dey suspect something, because, she dey call me for phone, as my mama dey knock for my door. Choii! My own don kpeme, how I wan take escape from this kain hot soup? My Maale no wan help matters sef, she just dey knock, back to back, like say fire dey catch the house.
I still dey reason wetin I go do, I hear my brother voice…
My brother; Maale, no bother yourself, jare. Matthew no go open that door o, person wey wan use alco finish himself in the night, shebi I dey tell am to slow down, he no gree, now he don lock himself inside room, kon knock out. Na even for parlor he doze off, na me wake am up, kon lead am go im room, to lie down”
Maale; oh, you mean am? You know say I go inside on time, to prepare for my vigil, I no see am when he dey drink, I for no let am. Which kain drink be this one, wey make am no hear my knock?”…
Her voice just follow am dey do, as she dey waka comot from my door. The next thing, my brother begin explain to Peppe say I knock òut for my room, say na him carry me enter, but e fit be drink eyes make me look my room door. Peppe kon reply…
Peppe; na wa o. Since when Matthew begin drink? Na small pikin he be o, make him no dey drink like this, e no good. You sure say everything dey okay? Because, I never see am drink before”
My brother; yes, ma, everything dey fine. You know say Chelsea carry cup today, na wetin we dey celebrate be that. Na me even buy the drinks sef, but na him drink pass”
Peppe; okay, that one dey. E dey happen, na celebration. I hope you dey prepare wella for your examination?”
My brother; yes, ma”
Peppe; no yawa. Whenever Matthew wake up, tell am to call me, immediately, na emergency”
My brother; I go tell am. Abeg, no too vex for am”…
I just dey listen, as Peppe comot, my mama continue her vigil, while my brother enter him room. Text message enter my phone, as I hold am, na my brother, e read …
“Bro, I save you this time, I fit no dey around to save you next time. Dey very careful, abeg, we really need this your madam pass anything”…
As everywhere don calm, I continue from where I stop with Oma. That one no even code wetin dey happen, she believe say na legit work I dey do for Peppe, just like my mama take believe. Last last, my gbola no gree enter the paradise, the pain too much for am. I use pity free am, she wan almost begin cry, na mouth she use minister to my gbola from the painful vèins. We free the knackïs, to try again another day …