Popular director Sammy white narrates how his wife has been treating him since they got married
The Movie director, Sammy White, has taken to social media to call out his wife, Grace, for putting him through hŁll since they got married in 2020.
He stated’
Woman when dey fight her husband like almost every week, dey always destroy property for house, woman when fit leave husband house, leave children run go sleep out for two weeks plus,
Woman when nor dey fit carry her own children, woman when leave husband go sleep her pastor house outside the city without pastor no inform me and without pastor wife no know Their movement, it’s well
If I nor talk now den die anytime from now una go say why I no talk out, if you know wetin I dey pass through, if not for my kids I for don commit suicide I get alot to talk so allow me air my mind before I die he added.